Ku Lo Sa lyrics
Ozedikus Nwanne Ye-ye-ye-ye-ye-ah-ah Kulo So many reasons wey I wan dey for you my love
Na you I want to retire with my love (oh)
See all the likkle-kle things you do de make me no no (Oh no no)
This distance is taking a hold of me for sure
Baby come (Ku lo sa)Omo I wanti make we dey (Ku lo sa)
Girl I want make you (Ku lo sa, ololo)
I for like make you (Pull over, oh-oh no)
Ku lo saOmo I want make we dey (Ku lo sa, ololo)
Girl I want make you (Ku lo sa, oh-no-no)
I for like make you (Pull over)
Pull over come on pull over
Ku lo sa oSheybi na this kind of thing wey de make man see yawa (See yawa)
And me I understand say your dad no like me Rara (Me Rara)
See I want make you know say me dey for you guarra (Gurantee o)
And if the price be that I for like to see yawa (See yama)I'll never trade you for nothing
This love making me dey stunting (making me dey chapanchin)
Without you I no fit do nothing (without you I no fit)
Omoge tell me wetin supin gannn (supin gan)
I never trade you for nothing (I never trading you for nothing)
This love making me dey stunting (this love making me dey stunting)
Without you I no fit do nothing (no-no-no)
Omoge tell me wetin supin gan gan (Ku lo sa)Omo I wanti make we dey Dey (Ku lo sa)
Omo girl I want make you (Ku lo sa)
Baby I for like make you (Pull over)
Oh baby oh no no (Ku lo sa)Omo I wanti make we dey (Ku lo sa)
Abegi baby make we dey (Ku lo sa)
Je ka jo sere make we play (Ku lo sa)
Ehh oh-no-no (Ku lo sa)Oh no baby oh no
You make a young boy go loko
You make a ghetto boy go loko
You make a young boy go loko (Ku lo sa)Baby oh no, baby oh no (Ku lo sa)
You make a young boy go loko (Ku lo sa)
You make a ghetto boy go loko (Ku lo sa)
Le-le-le-le, iye-iye-ohI'll never trade you for nothing (Ku lo sa)
This love making me dey stand fit (Ku lo sa)
Without you, I no fit do nothing (Ku lo sa)
Omoge tell me wetin supin (Ku lo sa)
-
Who is the author of the song Ku Lo Sa?
The song Ku Lo Sa was written by Oxlade.
- Who sings the song Ku Lo Sa?
The song Ku Lo Sa is performed by Oxlade.