Come Close lyrics
Icy Not many things excite me but you excite me In real life you look like you look on ig
Your body causing go slow causing go slow
If i give you my love, girl you go want more
Than my love
I sey the things we dey do we dey keep am undercover
Oh girl it’s me and you
Me and you tonight
Oh baby me and you
Me and you tonight oh woah wooah woahSad romance
Girl let me rock your body from naija to france oh
Sey you get boyfriend e no be my concern
Sey you get boyfriend e no be my concernCome close make i hold something o
Come close make i hold something o
Me i dey like that thing o
Come close make i hold something oThis love don dey feel like jazz
I love you so tey e tear my eyes
I think about you all the time
Na only your matter dey my mind
Murder on my mind
A bitch can fucking try
I got murder on my mind
I’m so possessive
I can’t help it
Not even if i trySad romance
Girl let me rock your body from naija to france oh
Sey you get boyfriend e no be my concern
Sey you get boyfriend e no be my concernCome close make i hold something o
Come close make i hold something o
Me i dey like that thing o
Come close make i hold something o
-
Who is the author of the song Come Close?
The song Come Close was written by CKay.
- Who sings the song Come Close?
The song Come Close is performed by CKay.