Gwagwalada lyrics
Gwagwalada, Gwagwalada
Ye
Gwagwalada, GwagwaladaI enter from Abuja go Gwagwalada
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force, I no fit do pass my power
I roll up my shawarma
I dey for GwagwaladaMi o foor
Won o la na
On God
Ile ni le mi, Asgard
I live fly nibi
Inję ma saami
Funmi lowo iya Charley
Wahabi
I look, I look
Mukadam ni Vado
Can't you see
Olowo mo ba to
Koju ma ribi, I call manager
Drop the song tomorrow sha
If loving you is a crime
Baby don't you waste my time
Dancing Makossa, kupe
Won mo pe a sunle, sunle
I dey for Gwagwalada
Call me back, mo dapadaI enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada (Ki le wi?)On to the next one
Give me ginger
Give me power omo ęlę
You surprise me
Hold me
Girl control me
On to the next one
Give me ginger
Give me power omo ęlę
Won ti san wo funmi
No be issue at allI enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force, I no fit do pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada (Ki le wi?)
-
Who is the author of the song Gwagwalada?
The song Gwagwalada was written by BNXN.
- Who sings the song Gwagwalada?
The song Gwagwalada is performed by BNXN.