Stability lyrics
- Copyright: Awilo Longomba, Hunter Ovie Michael, Kehinde .O. Alabi, Oluwadamilar David Aderibigbe, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi
E le oh
Greet everybody for here oh
Padi jo sé sé pele oh
Mo ti so fun won tele ohBelle oh
Deliver like I get belle oh
Them say I dey go cele oh
Them say I dey go cele ohEspiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketuShinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Got dem falling yakata
You know as e sabi girl dey doSabi o
Oh-oh
Sabi o
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Sabi o
Oh-oh
Sabi o
Oh-oh, oh-oh, oh-ohOni reason
Oni reason
Why dem dey call me oloyinWhile you beefing i’m still leading
Kill anything I no fit missYou no go fit in my shoes
High fashion Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow, will be okayEspiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketuShinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Got dem falling yakata
You know as e sabi girl dey doSabi o
Oh-oh
Sabi o
Oh-oh, h-oh, oh-oh
Sabi o
Oh-oh
Sabi o
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
-
Who is the author of the song Stability?
The song Stability was written by Awilo Longomba, Hunter Ovie Michael, Kehinde .O. Alabi, Oluwadamilar David Aderibigbe, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi.
- Who sings the song Stability?
The song Stability is performed by Ayra Starr.